Oxlade released his debut project. OXYGENE


Hold On Produced by Echo The Guru & Spax
Live Sax by Daniel Oyeleye

Lyrics

Small boy , from the ghetto Wey Dey try make some money
Young boy , Wey dem talk say e no go lead to nothing
Small boy ,for the hood Wey Dey talk say him brain no correct
But as you see the boy Dey grow
Only if they knew say the boy go blow
Only if they knew he go shut down show
Them for no reason am bad
Them for no try talk am like that
Them for no try bring am down
But Wetin dem forget be say

Chorus :
Tables turn o, e fit be your turn today
Tommorow make e be my turn o
Omo no loose guard o ,Omo boy no reason cause no one knows tommorow
No one knows tommorow
Just be doing good, doing good
Cause good nahin be koko
Doing good,Biko just do good
Good na the koko ,doing good

Bridge:
Do you believe in karma
Aye akamara ,Aye toto
Do you believe in karma


Verse 2 (Moelogo’s verse)
I remember then, when I no get anything but I get talent..
Shey you remember then
When boy no chop no money shey Lon fi mi gba le ...Now they need my talent ooo uu ahh
Kekere latin mo oba o
Olorun ni mola o
Awon to so pe aoni de be
Se ni olayiwola
People talk and laugh when you can’t do
But when God blesses you they forget

Chorus :
Tables turn o, e fit be your turn today
Tommorow make e be my turn o
Omo no loose guard o ,Omo boy no reason cause no one knows tommorow
No one knows tommorow
Just be doing good, doing good
Cause good nahin be koko
Doing good,Biko just do good
Good na the koko ,doing good


(Mama’s prayer )

Connect with Oxlade:
►Instagram: https://www.instagram.com/oxladeofficial
►Twitter: https://twitter.com/oxladeofficial
►Facebook: https://www.facebook.com/oxladeofficiall/
►Soundcloud: https://soundcloud.com/oxladeofficial
►YouTube: http://www.youtube.com/c/OxladeOfficial
►SnapChat: boy-ox
►Business/Bookings: oxlademusic@gmail.com
#Oxlade #Oxygene
0 comments
    No comments found

:: / ::
::
/ ::

Queue