• 1
  • 0
  • 1
  • 0

A new Afrobeat/AfroPop Dance Track that pays homage to the Number 1 Soccer Player in the world currently, Kylian Mbappe!!!

Mbappe' Mbappe'
Mbappe' Mbappe'
Mbappe' Mbappe'
Mbappe' Mbappe'
Mbappe' Mbappe'
Mbappe' Mbappe'
Mbappe' Mbappe'
Mbappe' Mbappe'
Mbappe' Mbappe' (Ball like)
Mbappe' Mbappe'
Mbappe' Mbappe' (Score like)
Mbappe' Mbappe'
Mbappe' Mbappe' (Goal like)
Mbappe' Mbappe'
Mbappe' Mbappe' (Pro Like)
Mbappe' Mbappe'

Jah Jah Bless Me
Just Like Messi
Lord have Mercy
I'm so Messy
Baba help me
I want ball like Chelsea
I want change my Jersey
I want Dey New Jersey
Wetin my eye see Dem no know
Wetin Mama no see before
I want My Papa to see me Blow
Want my Pickin to Score de goal
Dem no know myStory ooohhh
I chop life like Oreo
My gbedu my Audio
E Go blow don't worry ooohhhh

I kill am kill am Mbappe
Kylian kylian Mbappe
Vivian Lilian Mbappe
30 Billion Mbappe
I shoot my Shot oooh Mbappe
Score de Goal Mbappe
Ball I Ball like Mbappe
No go Stop like Mbappe

Mbappe' Mbappe'
Mbappe' Mbappe'
Mbappe' Mbappe'
Mbappe' Mbappe'
Mbappe' Mbappe'
Mbappe' Mbappe'
Mbappe' Mbappe'
Mbappe' Mbappe'

Just Dey Play
Make I dey my dey
Day by Day
I just want find my way
Only money I Chase
Only me fit run my race
Make no man look my face
Don't kno wetin I face
Remember da days I was Suffering
Nobody Dey there to love me
Nobody Dey here to hug me
Those were the days I was hungry
Swallowed the pain I went All In
I started Shooting and Scoring
Now that I'm hooping I'm balling
I don't pick up when they calling
Press I press my lappyy ooh
Money come in like Rapidooo
Money come in like Magic oooohh
And when it come in I grab it oooh
Softly softly Jeje
I done Dey fill my Belle
If u Dey feel am kpele ohh
I Dey on top like Gele oohh

I kill am kill am Mbappe
Kylian kylian Mbappe
Vivian Lilian Mbappe
30 Billion Mbappe
I shoot my Shot oooh Mbappe
Score de Goal Mbappe
Ball I Ball like Mbappe
No go Stop like Mbappe

Mbappe' Mbappe'
Mbappe' Mbappe'
Mbappe' Mbappe'
Mbappe' Mbappe'
Mbappe' Mbappe'
Mbappe' Mbappe'
Mbappe' Mbappe'
Mbappe' Mbappe'

Mbappe yeah
No Dey use me play Yeah
God go hear my prayer
My hustle go pay yeah
1 Day yeahhh
Mbappe yeah
No Dey use me play Yeah
God go hear my prayer
My hustle go pay yeah
1 Day yeah

Recently Listened by

0 comments
    No comments found

:: / ::
::
/ ::

Queue