Oooh ooh yeahh yeah yh
Dance with me
Take my hands and let’s go flying seas
Oh flying seas
Oh oh
Make dem see
Say this love no be counterfeit, na real
Oh baby bambam
Shake it bambam yh yh
Make dem dey know
Sey nobody fit dey flow pass you
Flaunt it bambam
Bend it khalifa ah ah
Je kin Wole o
Lalariwowowo
Ohoh yeah yeah
Make I make I hold you tight
I no fit to let you go
Shey you dey check am so
But this time, one time, feel alright
I promise to knack am slow
Oh baby bambam
Shake it bambam yh yh
Make dem dey know
Sey nobody fit dey flow pass you
Flaunt it oh
Hmmmmmhmmm
Ooh ooh yeah yeah
Look what you did to me
Look what you did to me
Look what you did to me
I’m losing control

0 comments
    No comments found

:: / ::
::
/ ::

Queue