Lyrics:
hey i wanna see fine keles come jam for me
not the ones wey dey form instagram for me
say god damn you no go fit handle me
God go punish whoever no gbadun me
because i know that im the bigger man
so i came looking fresher than a peppermint (hmmmm)
till today i dey the same because i cant change
i be naughty by nature i be Gang gang


na you girl she say she like the way my chain bling
i be king so me and you no be the same thing
no be me, na GOD do am no dey blame me
as you see I jejely dey for my lane men
remember when i used to hope and pray for change men
as in any little petty cash change men
just to get a ride back to the mainland
now when they see the RR im like amen
come make i give you tori
when nobody know me
when i dey run from police
cuz if dem catch my kpoli
den dem go barb me goris
give me quit notice
carry me go (ooooo)


hey i wanna see fine keles come jam for me
not the ones wey dey form instagram for me
say god damn you no go fit handle me
God go punish whoever no gbadun me
because i know that im the bigger man
so i came looking fresher than a peppermint (hmmmm)
till today i dey the same because i cant change
i be naughty by nature i be Gang gang


see me i no be politician me no like no politics
hmmm haaaa like no politics
go ahean ask anybody my beginnings
hmmm haaa my beginnings
dem go T T T T Tell you say my style di wickedest
hmmm haaa style wickedest
wheather Monday tuesday wednesday anytime of the week
hmmm haaa time of the week

Vin's Lyrics:
Come one come all have a ball of you act maturely
Aye Yo who wanna get invited to a Burna party
I got 118 homies who’s Naughty
So baby don’t you bring your friends if those chicks are corny
We gets it on til the dawn til they say this is ridiculous
Ladies they love the way we come through in the clutch
Fellas who can’t keep up might as well hit the dust
And Haters bump what they say they don’t mean SHHH
Yo, I give three words when I try to scoop her
Then after that ain’t got no time for no party pooper
We keeps it moving cause we zone out and own our own damn lane
30 years up in this same game, still doing our damn thang.

hey i wanna see fine keles come jam for me
not the ones wey dey form instagram for me
say god damn you no go fit handle me
God go punish whoever no gbadun me
because i know that im the bigger man
so i came looking fresher than a peppermint (hmmmm)
till today i dey the same because i cant change
i be naughty by nature i be Gang gang


some people think its a game like connect four
till i, rise the ting and dem collect four
i come extort
give me both mine and yours
silent boy
cuz anyone could be next door
i was born, Naughty by Nature
now i make more
but still me wicked as they come
your eyes get sore 2
why you watch my pockets for
watch it (hmmmm)
SPACESHIP ROCKET BOYS

Treach’s Lyrics
Heard I’m a earner
Earn a burner
Trigga Nigga Naughty Nation Marshal arsenal
Never had to use Burna’s burners
Im a changed man still the gun range
Singing karaoke wife wearing Dolce
Black fist pick still stuck in my Goat tee
Been winning befriending woman from the beginning with a dripping driver African emblems on the engine
Engine, engine
A number runner every summer what’s hopping with ya option
Keep it gutter ‘witcha’ brother
(end)

0 comments
    No comments found

:: / ::
::
/ ::

Queue