00:00 Koroba
00:00 Tiwa Savage
00:19 I no come this life to suffer
00:22 If I follow politician
00:24 You go hear am for paper
00:26 Them go call am prostitution
00:29 Who no like enjoyment?
00:31 If money dey for pocket
00:33 Shebi na national budget o?
00:36 We go blow am like trumpet
00:38 Koroba koroba Koroba Koroba
00:41 Koro, oya carry am
00:43 Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
00:45 Koro, oya carry am
00:47 Koroba koroba Koroba Koroba
00:50 Koro, oya carry am
00:52 Koro Kuru Koroba Koroba Koroba
00:55 Oya everybody carry something
00:57 He say darling I'm watching you
00:59 Small thing you turn mugu
01:01 You come dey shout ole
01:04 The money you no work for
01:06 Bad commando
01:08 You carry overload
01:10 Yawa dey, igboro
01:12 Sho wole, ko wole
01:15 Koroba Koroba Koroba Koroba
01:18 Koro, oya carry am
01:20 Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
01:22 Koro, oya carry am
01:24 Koroba Koroba Koroba Koroba
01:27 Koro, oya carry am
01:29 Koro Kuru Koroba Koroba
01:31 Koroba, oya everybody carry your something
01:34 I no mean to bother you, at all
01:36 Monkey dey wan kill bamboo
01:38 Kilamity tell me say you talk and do oga
01:41 Tell me wetin you fi do
01:43 I no mean to bother you, at all
01:45 Monkey dey wan kill bamboo
01:47 Kilamity tell me say you talk and do oga
01:50 Tell me wetin you fi do
01:52 Koroba Koroba Koroba Koroba
01:54 Koro, oya carry am
01:57 Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
01:59 Koro, oya carry am
02:01 Koroba Koroba Koroba Koroba
02:04 Koro, oya carry am
02:06 Koro Kuru Koroba Koroba
02:08 Koroba, oya everybody carry your something

0 comments
    No comments found

:: / ::
::
/ ::

Queue