Official video of T-Classic – Dangerous

Listen here: https://tclassic.lnk.to/makaveli

Follow T-Classic on Social Media:
TikTok - https://vm.tiktok.com/ZSVMS1Sp/
Instagram - https://www.instagram.com/tclassic_mne/
Twitter - https://twitter.com/Tclassic_MNE

Lyrics:

Shoutout to the girls wey sabi
BANGER!!
Sirabati Tu
Classical Boy
Dangerous, Ya
She’s of the world she bad no cap I’m serious (woahhh)
Her body super marvelous (ya)
She fine pass all the girls wey you see that’s on period...
Hmm Ye
Or make I pull over (pull o)
She tell me say make I pull over
Or make I Dey under (Dey under )
She go like Dey on top make I Dey under
Or make I pull o (pull o)
She tell me say make I come over (come over )
Or make I pull over
Pull over 3x

I swear e sure for You ( For you )
Shout out to the girls wey sabi
Insurance cover you (ver you )
Cause wahala I Dey for you
I Dey for you

There is something about with the way she twist and whine (whine)
My life dey on the line
Cos her body ticking like a time bomb yeah yeah oo
She ain’t gat time for loving
She dey fire down on a daily
If you catch feelings I’m sorry
Hmm I’m sorry

BANGER,Chee!!!

Or make I pull over
She tell me say make I pull over ( pull o)
Or make I Dey under (Dey under)
She go like Dey on top make I Dey under
Or make I pull o (pull o)
She tell me say make I come over
Or make I pull over
Pull over )3x

I swear e sure for You ( For you )
Shout out to the girls wey sabi
Insurance cover you
Cause wahala I Dey for you
I Dey for you

Or make I pull over
Or make I Dey under
Or make I pull o
Or make I pull over
Sweetboy Jay

Music video by T-Classic performing Dangerous. (C) 2022 Sony Music Entertainment West Africa Limited, under exclusive license from Tolulope Ajayi

http://vevo.ly/uSkjq3

#TClassic #Dangerous #VoiceNote
0 comments
    No comments found

:: / ::
::
/ ::

Queue