Pheelz - “Ballin” (Official Music Video)
“Ballin” out now: https://Pheelz.lnk.to/Ballin-
“Electricity ft Davido" out now: https://pheelz.lnk.to/Electricity
“Finesse (feat. BNXN)” out now: https://pheelz.lnk.to/FinesseBNXN
SUBSCRIBE: https://bit.ly/PheelzYouTube
Connect with Pheelz on socials:
http://pheelz.komi.io
Instagram: https://www.instagram.com/pheelzmrproducer/?hl=en
Facebook: https://www.facebook.com/pheelzonthebeat
Twitter: https://bit.ly/PheelzTwitter
TikTok: https://www.tiktok.com/@pheelzonthebeat
CREDITS:
Director: LUX LONDON
LYRICS
Verse 1:
Tell me is it real life
Or is it only just a fantasy Is this my reality
Am I really this fly
Am I really this high
This high
Shout out my Rii tribe
Wey be dey steady doing oro aje Eleda wa ma de bi to ma de
It will only take time
You go soon enter break time
My brother just love
No choice
Welcome king of the dancehall
Cos they told me that I couldn’t do it But I did
Full stop
Mehn I paid my dues
Blood and sweat
Work hard play harder non stop Now e be the same people Wey wan make I cripple
Wey wan make I shubu
And now they wan hug
Chorus :
Man I’m ballin on dem Dem dem dem
Dem dem dem
Man I’m ballin on them.
Wetin man Go gain if I no ball on Dem dem dem
Dem dem dem dem
Man I’m balling on them
Verse 2 : If you take a deeper dive
You go realize say na
Your close guys been Dey wish you bad Omo heart of man deeper than Nile
So my
Nigga watch your back
Cause They yarn Okoto meow meow Ka sa ma se da da
Cos people going up and down
And Dem be spreading doubt
But my destiny is covered
Mi o Dey sere when it comes to my mulla Every night and day
My brother just love
No choice
Welcome king of the dancehall
Cos they told me that I couldn’t do it But I did
Full stop
Mehn I paid my dues
Blood and sweat
Work hard play harder non stop Now e be the same people Wey wan make I cripple
Wey wan make I shubu
And now they wan hug
#Pheelz #Ballin #OfficialVideo