Track 4 on the "OSAPA LONDON" (EP). Stream now https://onerpm.lnk.to/Osapa-London

Listen to "PsychoYP Essentials" on Apple Music https://apple.co/3Cmsg8y
Listen to "This is PsychoYP" on Spotify https://spoti.fi/3Ck0HwH

Subscribe to the channel for more https://www.youtube.com/@PsychoYPSZN

Follow PsychoYP
https://facebook.com/PsychoYP​​
https://instagram.com/PsychoYP​​
https://twitter.com/PsychoYP​​
https://soundcloud.com/PsychoYP​​
https://www.tiktok.com/@psychoyp

LYRICS
Omo settle
Omo settle us omo settle omo
Omo you must to settle us
Omo settle us omo settle

Omo me I wan vibe this life
I don’t want to stress
I just want to vibe this side
I don’t wanna confess
Omo me I wan vibe this life o
I don’t want to stress
Omo me I just want to vibe
I just want to (yeah yeah)
As I enter club
I go left, I look right I no know sef
I just vibe, wan vex
I no know wetin wan go sef
As I enter club
I don vex
I look left, I look left
I don shayo, I don ex
I don

Dem dey say YP omo settle us
Omo, you must to settle us
Dem dey say YP omo settle us
YP omo settle us
They dey say YP omo settle us
Omo, you must to settle us
They dey say YP omo settle us
YP Oya settle us Oya settle us

You must to settle us
Na 2k you go settle us
4k you go settle us
10bey you go settle us
But you must to settle us
Settle us
And you must to trabaye
Trabaye
Omo you must to trabaye
Trabaye
Na 2k you go settle us
4k you go settle us
10bey you go settle us
But you must to settle us
Settle us

Na my IP
Na my intellectual
Na my property
I Dey give them
Hey God

Oya yp
You go do free?
Dem no wan pay
Demma mental
They no show love

I Dey waka with my niggas
On the road
Before you go try
Stop them
You go check well
Make you no Dey jonze

Moe musa
Tell me say
My parole
E Dey be like e be gold

So when I send invoice
They must
They must to pay my own (10bey)

Settle us
They must to settle me (2k)
Before I settle them
Yp they must to to settle you (Tell them)
Before you settle them

Dem dey say YP omo settle us
Omo, you must to settle us
Dem dey say YP omo settle us
YP omo settle us
They dey say YP omo settle us
Omo, you must to settle us
They dey say YP omo settle us
YP Oya settle us Oya settle us

You must to settle us
Na 2k you go settle us
4k you go settle us
10bey you go settle us
But you must to settle us
Settle us
And you must to trabaye
Trabaye
Omo you must to trabaye
Trabaye
Na 2k you go settle us
4k you go settle us
10bey you go settle us
But you must to settle us
Settle us

Tell them they go settle you
In dolls o
They go settle us
#psychoyp #odumodublvck #settleus #osapalondon
0 comments
    No comments found

:: / ::
::
/ ::

Queue