It's a prayer point and inspiration to everyone listen

I dey pray
no let my time make e pass me by...
I dey pray eh
No let my enemies to ask me why...
Lord I dey pray
Shower your blessings make e sure for me ....
I dey pray eh
This year, make e sure for me....e

I dey pray
Baba I dey pray....e
I dey pray
Eh
Oluwa i dey pray..e

Verse 1

See
All may friends them don get the benz
See as them boul
Them don start to dey flex
Baba nah only me don remain
Make am for me make me self I start to flex
Them say beta soup na money dey cook am
And I never get so I no fit to cook am
Being broke for this life is not funny
Nah the reason why boys want to make am
Even thus na to press
There is time for everything
And nah my time be this wey I suppose amer
Nobody know tomorrow nah only you wey know go fit show us the way
Baba abeg show us the way

Repeat chorus

Verse 2
Oluwa bless me
I won tune this table round
Since 12 I dey hustle to make all this funds
Baba hear my cry before this year go run dry
Make e no be say yaki level no too try
I dey pray on my knees everyday and night
Baba locate me
I won be the January for your calendar make I be that your agender

Verse 3

I dey pray ......... I dey pray
Shower your blessings for my head oh eh
Me I don tire to dey wait
Pour down your blessings for my head oh
Baba that thing wey you promise me right before I was born
Baba fulfill am
I won go school oh
Baba fulfill am
I won get money
Baba fulfill am
I won make fame oh
Baba fullfill am
I won buy my Mama fancy things
Oluwa abeg fulfill am

chorus

I dey pray
no let my time make e pass me by...
I dey pray eh
No let my enemies to ask me why...
Lord I dey pray
Shower your blessings make e sure for me ....
I dey pray eh
This year, make e sure for me....e

I dey pray
Baba I dey pray....e
I dey pray
Eh
Oluwa i dey pray..e

Conclusion

I dey pray...... I dey pray
I dey pray ...... I dey pray...e
I dey pray
I dey pray
Nah my prayer ohh

0 comments
    No comments found

:: / ::
::
/ ::

Queue