Intro:
Teba tin gbo Milliondollar yeye ye
You should know, you should know, you should know it's Okal baby o
Chorus:
Them say make I beg, so I beg
Them say make I plead, so I plead
Them say make I shout, so I shout
So people go dey hear my speak
Them say make I beg, so I beg
Them say make I plead, so I plead
Them say make I shout, so I shout
So people go dey hear my speak
Verse 1:
Cuz me no know nobody
No be say my papa get money
Na God dey set am for me
Cuz me no know nobody
For this street I dey here so
As them dey strike, I dey defence o
If them be actor, I go be boss, I swear I go be boss
Bad belle dem no wan make I blow
Wa ni iro, mi o le run this show
Them come dey plant bomb for my road
Dey plant bomb for my road
Chorus:
But me no send nobody
As I get mama wey dey say prayers for me
Na God dey set am for me
But me no send nobody
Verse 2:
For a long time, they said I was dreaming
Well, if this is all a dream
I guess I want to remain sleeping
Cuz this is who I am
Yeah, this is my state of mind
Teba fe, teba ko, ema gbo mi
Ise orin lori temi ran mi
E shilekun, e jekin wole
Mi o ba tija wa, ere ni mo bade
I no come here to dege pose
So gimme chance make I run the show
Make dem hear me, make dem feel my flows
Chorus:
Cuz me no know nobody
No be say my papa get money
Na God dey set am for me
Cuz me no know nobody
3:00
3:05
00:00
1:47
2:16
2:34
1:29:47
2:35
0:30
1:18:59
3:08
3:09
7:25
2:32
3:22
3:09
2:32
2:21
2:14
2:23
1:36:55
1:09
2:52
2:13
3:56
2:42
2:28
2:26
2:23
2:49
44:00
3:15
00:00
2:36
2:11
2:44
2:48
2:40
3:02
2:31
2:24
2:12
3:37
1:25
3:04
2:25
3:03
1:28:13
47:41
2:28
2:25
2:43
2:50
44:06
1:38
1:16:03
3:11
2:48
2:56
2:14
1:01:23
1:48
4:55
2:53
2:15
2:33
2:31
00:00
4:53
1:52
2:06:48
4:09
2:57
5:26
5:01
3:16
2:50
4:03
2:38
57:42
4:16
1:01:05
58:33
1:43
2:57
3:09
3:07
7:36
2:52
1:06:22
2:28
6:00
2:57
1:12:40
57:02
2:44
3:56
2:26
3:50