Boy wey no get swag
Call me Prince AB....
Them no go under.......stand oh
Chorus
Them say I don lose my mind
But na you dey my mind
Place wey you put me na one chance oh
Them no go understand the love I get for you..
Them say I don lose my mind o..oh
But na you dey my mind o..oh
them no go understand the love I get for you
Them no go understand
them fit understand
Men no go understand the love I get for you
Them no go understand
Them fit understand
Men no go understand oh
Them no fit under.......stand oh oh oh
Verse 1
So many niggies or my area don say make I leave
Many many things
they don cap for me to hate you
But for your matter all this there side take na nonsense
See if this your love nah poison girl I need it overdose
Take my hand
Take me with you
Bcuz I can't help myself from falling in love with you
I know say many girls them dey but nat you I want
I am who I am bcuz of you
You are y every reason
Every hope
Every dream I ever had but
Them no go understand.
Them no fit understand.
Men no go understand.
Them no fit under.......stand oh
Repeat chorus
Verse 2
If I table your matter
Them go say nah you Sabi anything wey you see
you go carry for your head oh.
Them no go under.....stand the love I get for you
If I try to call you
Them go say this boy
You don come again
All this prayer and fasting nah in vane
We dey talk to you now
you won start again but
Them no go understand.
Them no fit understand.
Men no go understand.
Them no fit under.......stand oh
Conclusion
Them no go understand
Them no go understand oh oh 2x
I lose my mind for
Bost my brain for you
Them no go understand
Them no fit understand....oh oh oh