Listen to the Official Audio for Jeun To Da (JTD) by Reekado Banks.

Follow Reekado Banks on Socials:
Instagram - https://www.instagram.com/reekadobanks/
Twitter - https://www.twitter.com/ReekadoBanks
Facebook - https://www.facebook.com/reekadobanksofficial

#ReekadoBanks #JeunToDa #Official Audio #JTD

Lyrics:
I say dis world e be small world
But your papa no fit trek am
And you sabi everybody get one life
And yes we want to flex am
Suffer de yeah e surplus
But the people still de March on
We never kpai we never go down
Steady working till the sun up
If d money e been sure us
Wetin man go dey work for
You don try , me sef I don tryy

Jeun to da si nu
My brother my sister
Jeun to da si kun
You no lazy if you taya
You don do d one you fit doo
My brother my sister
Jeun to da si kun

If you get chance to chop life
My brother chop am well o
Cos u deserve am gan
If you de work work work
Sip, easy does it my brother man
My brother man
Rest assured that you’ve done all what you can

Jeun to da si nu
My brother my sister
Jeun to da si kun
You no lazy if you taya
You don do d one you fit doo
My brother my sister
Jeun to da si kun

Ooooo
Parara parara pararara
My brother my sister
Yeaaahh na na.

0 comments
    No comments found

:: / ::
::
/ ::

Queue