I realize
I realize say nothing wey you do
Go make dem happy
I Come Dey try
I come Dey try my best
To do wetin me I fit carry
Me wey been Dey compromise
I no do am again
Shey na bad make we bad oh why
Now you go understand
You go understand oo
Why men evolving
Since 90 something
Man evolving we evolving
Bad energy far from me oo
Far away oo man evolving
Money talks e Dey interesting
Man we working we evolving
Since 90 something
Man evolving we evolving
Man Dey bad man e still better eh
No body wey be perfect ooh
Man Dey bad man e still better eh
Nobody wey too perfect ooh
Man I Dey try my own best oo
Nobody wey be perfect ooh
Man Dey bad man e still better eh
Nobody wey be perfect ooh
Hmm each and every time
Each and every time you see me
Man I just Dey smile
Hmm na God design am
Steady me I tender all the praise
For all the lambas
Sentimental treatment for me
Why I go Dey chest the gossips
Detrimental if you let it
Don’t forget say you cannot
Please everybody
Since 90 something
Man evolving we evolving
Bad energy far from me oo
Far away oo man evolving
Money talks e Dey interesting
Man we working we evolving
Since 90 something
Man evolving we evolving
Man Dey bad man e still better eh
No body wey be perfect ooh
Man Dey bad man e still better eh
Nobody wey too perfect ooh
Man I Dey try my own best oo
Nobody wey be perfect ooh
Man Dey bad man e still better eh
Nobody wey be perfect ooh
Far away I go
Following the stars
All my lapses shows
Coz I’m only human
E Dey my mind to reach
a certain height
Old soldier never dies
Never keep a slaver mind
Many times I can’t rewind
So I’m learning over time
If you no see the future
Then I’m sorry you be blind
Since 90 something
Man evolving we evolving
Bad energy far from me oo
Far away oo man evolving
Money talks e Dey interesting
Man we working we evolving
Since 90 something
Man evolving we evolving
Man Dey bad man e still better eh
No body wey be perfect ooh
Man Dey bad man e still better eh
Nobody wey too perfect ooh
Man I Dey try my own best oo
Nobody wey be perfect ooh
Man Dey bad man e still better eh
Nobody wey be perfect ooh
2:07
00:00
2:53
2:23
1:14:09
2:32
00:00
2:36
2:23
3:12
6:22
1:13:05
2:55
2:45
2:19
2:49
2:30
3:16
2:52
5:00
3:16
2:54
2:53
3:14
00:00
2:48
2:25
3:24
40:11
2:30
2:42
9:06
2:58
00:00
00:00
3:57
3:02
1:53
2:30
1:57
3:07
3:52
1:32
2:58
2:35
2:20
2:07
2:32
4:33
4:15
2:30
3:18
3:05
3:32
3:14
3:02
2:59
2:33
2:25
2:40
00:00
2:40
00:00
00:00
0:30
2:02
2:58
00:00
2:58
3:14
1:34:51
1:36
2:26
2:49
3:14
3:11
2:38
1:18
1:47
3:01
3:51
3:01
1:38:56
3:25
2:35
2:49
3:14
1:07:36
00:00
3:04
2:40
50:50
34:00
2:56
2:48
3:49
2:23
2:14
00:00
1:16:03