
Blessings shower this decemeber for real
Uhhhhhh x 2
Intro chorus
Shawa Shawale x2
Blessings go dey shower
Money go dey shower
Shower shower shower x2
Shawa Shawale x2
Chorus:
And I be human being like you ?
And I be human being, and I got feelings too
And I be human being my brother Oh No No
And I be human being Yeah
And I got feelings too
Hook:
“Ema ri mi wo bi movie
Catch me best when I am jonzing
It’s your fault if you don’t know me
Everytime I am jonzing “
X 2
Verse 1 :
Tell them guys make them leave my babe
It’s my season , na my time , let it rain on me
When the blessings shower , e go shower on me
They say the boy dey para , cos the vibe dey plenty
Na papa God get the power ,Dem wan quench my fire
All the things wey you talk e no matter
Some dey pray make I fall down (Fall down yeah )
Hook:
“Ema ri mi wo bi movie
Catch me best when I am jonzing
It’s your fault if you don’t know me
Everytime I am jonzing “
X 2
Chorus:
And I be human being like you ?
And I be human being, and I got feelings too
And I be human being my brother Oh No No
And I be human being Yeah
And I got feelings too
Shawa Shawale x2
Blessings go dey shower
Money go dey shower
Shower Shower Shower x2
Shawa Shawale x2
Pepper !!!!
0:43
00:00
1:46
1:58
37:33
2:59
2:07
2:20
3:04
3:23
2:25
4:07
1:11:15
1:04
33:12
26:47
2:50
00:00
00:00
00:00
1:06:57
2:38
2:09
2:33
2:32
45:10
2:33
2:27
3:20
1:27:19
2:52
00:00
11:10
2:54
00:00
2:26
00:00
2:27
2:50
3:11
1:30:36
2:03
3:46
00:00
2:43
3:48
4:50
2:44
3:06
3:44
3:31
4:26
2:28
00:00
2:19
3:28
3:14
3:22
3:25
52:17
1:17:56
3:56
1:18:12
2:53
2:58
2:49
2:48
2:48
2:43
2:37
2:33
2:49
2:55
2:45
2:18
1:10:43
00:00
3:59
2:45
2:53
2:24
2:35
3:10
1:21
1:08:34
2:58
2:39
2:55
2:21
3:18
1:56
2:41
3:16
1:59
2:29
28:08
3:19
2:15
2:40
2:56
Blessings shower this decemeber for real