
Blessings shower this decemeber for real
Uhhhhhh x 2
Intro chorus
Shawa Shawale x2
Blessings go dey shower
Money go dey shower
Shower shower shower x2
Shawa Shawale x2
Chorus:
And I be human being like you ?
And I be human being, and I got feelings too
And I be human being my brother Oh No No
And I be human being Yeah
And I got feelings too
Hook:
“Ema ri mi wo bi movie
Catch me best when I am jonzing
It’s your fault if you don’t know me
Everytime I am jonzing “
X 2
Verse 1 :
Tell them guys make them leave my babe
It’s my season , na my time , let it rain on me
When the blessings shower , e go shower on me
They say the boy dey para , cos the vibe dey plenty
Na papa God get the power ,Dem wan quench my fire
All the things wey you talk e no matter
Some dey pray make I fall down (Fall down yeah )
Hook:
“Ema ri mi wo bi movie
Catch me best when I am jonzing
It’s your fault if you don’t know me
Everytime I am jonzing “
X 2
Chorus:
And I be human being like you ?
And I be human being, and I got feelings too
And I be human being my brother Oh No No
And I be human being Yeah
And I got feelings too
Shawa Shawale x2
Blessings go dey shower
Money go dey shower
Shower Shower Shower x2
Shawa Shawale x2
Pepper !!!!
2:32
2:03
3:10
3:26
3:08
00:00
4:33
00:00
1:56
2:59
2:47
55:52
00:00
2:09
50:50
2:33
2:57
2:28
3:25
1:20:05
3:12
3:16
3:03
2:11
2:30
3:20
9:33
2:55
3:26
2:32
00:00
2:32
2:13
4:32
1:12:04
1:11:10
1:15:26
3:04
2:05
8:57
2:50
40:16
2:43
2:30
2:17
1:25
3:33
3:01
2:39
1:21:22
5:01
2:36
2:38
2:32
2:20
5:54
2:53
1:18:12
2:56
2:15
2:33
2:34
0:13
2:59
2:46
3:03
2:51
1:00:58
2:30
1:01:31
2:44
1:05:21
33:53
2:59
2:10
2:43
00:00
3:30
2:33
2:23
2:50
2:40
3:48
1:49:26
2:24
3:17
59:21
3:20
2:45
2:47
2:31
3:16
53:43
2:49
2:14
1:58
2:52
2:46
2:58
3:54
Blessings shower this decemeber for real