• 1,083
  • 4
  • 0
  • 14
  • 1
00:35

Blessings shower this decemeber for real


New Afro-fusion with some amapiano groove for the blessings we have received and the ones we will be receiving. Blessings is another Banger by Afrobeats, Afro- fusion and Afro- Pop act Khalie (aka Pepper).
You don't want that blessing to stop rather continue to Shower on us. You will be trilled and amazed.
The hit Song Blessings produced by the amazing
Engineer Solaambeatz

Uhhhhhh x 2

Intro chorus
Shawa Shawale x2
Blessings go dey shower
Money go dey shower
Shower shower shower x2
Shawa Shawale x2

Chorus:
And I be human being like you ?
And I be human being, and I got feelings too
And I be human being my brother Oh No No
And I be human being Yeah
And I got feelings too

Hook:
“Ema ri mi wo bi movie
Catch me best when I am jonzing
It’s your fault if you don’t know me
Everytime I am jonzing “
X 2

Verse 1 :
Tell them guys make them leave my babe
It’s my season , na my time , let it rain on me
When the blessings shower , e go shower on me
They say the boy dey para , cos the vibe dey plenty
Na papa God get the power ,Dem wan quench my fire
All the things wey you talk e no matter
Some dey pray make I fall down (Fall down yeah )

Hook:
“Ema ri mi wo bi movie
Catch me best when I am jonzing
It’s your fault if you don’t know me
Everytime I am jonzing “
X 2

Chorus:
And I be human being like you ?
And I be human being, and I got feelings too
And I be human being my brother Oh No No
And I be human being Yeah
And I got feelings too

Shawa Shawale x2
Blessings go dey shower
Money go dey shower
Shower Shower Shower x2
Shawa Shawale x2


Pepper !!!!

সম্প্রতি দ্বারা শোনা

1 মন্তব্য
  • Pepper Music 00:35

    Blessings shower this decemeber for real

     
    1702456836
    640

:: / ::
::
/ ::

কিউ