• 1
  • 0
  • 2
  • 0

A celebratory song for industrious, intelligent and supportive women
#

You are the finest baby
Sometimes I wonder
If you be human being
Real life no be Jumanji
Na the most high
Wey design you specifically
Gimme more gimme more of you
Make I chop till I belle full oh
This loving na miracle
Heavenly made for me and you

Oh my dear selena
Thief my heart like armed robber
Wetin you buy we no calculate am
No dey follow stories they been fabricated
Things I do for you na love oh
Same kine things wey I do for blood oh
When them try talk say na jazz oh
I go need a pastor and imam oh

Shebi dem don believe am
E be like cold for their body
Them don dey shiver
Kama jawon laya
Askamaya no be elementary things
I go need your deliverance
Wetin you carry baby girl
No be ordinary
O la la la bi sugar
She put a spell on me
Got a hold on me

Come and whine for me
Make I spray money
Tanana your mommy
Tell her I'm coming
Orishi rishi something
You are deserving
Say make I rate you
E go be Ten Ten
Make I be your Ben Ten
Ehen!
Make I keep am One hundred for you
We can go to Shanghai or Dubai
All your wishes be my command

Oh my dear selena
Thief my heart like armed robber
Wetin you buy we no calculate am
No dey follow stories they been fabricated
Things I do for you na love oh
Same kine things wey I do for blood oh
When them try talk say na jazz oh
I go need a pastor and imam oh

0 komentar
    Tidak ada komentar yang ditemukan

:: / ::
::
/ ::

Antre