• 653
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0

Best song for the love moment
#

Dey my body girl Dey my body
Anything I do for my lady
Na for my lady(for my lady)

Beauty she carry for face
and she carry for back
She Dey carry them proper

Make I Dey pipe your leakage
Girl you know that
You can call me your plumber

Girl you are wetter than
Wetter than water wey Dey Jordan
Girl make we Dey cuddle right
Switch the blue light,baby for the night

Girl I no fit deny
For the whole night, baby make we vibe
Girl you Dey burst my Mind x2

FOR A LONG TYM
Woriworiwo wooooo
Dey my body girl Dey my body
Anything I do for my lady
Na for my lady(for my lady)

Give her balenciaga
Comot Casablanca
Enter Costa Rica
African maradona
Girl you’re badder, you rest on my shoulder
On the 7th time girl you go slower

Girl you’re my fantasy
Gimme your love no Dey bother me
Your love and your time na my energy
Baby girl you know you’re all I need oh yea

Girl I no fit deny
For the whole night, baby make we vibe
Girl you Dey burst my Mind x2

FOR A LONG TYM
Woriworiwo woooo
Dey my body girl Dey my body
Anything I do for my lady
Na for my lady(for my lady)
For a long tym

Sungbalaja sungba sugbalaja
Sungbala sungbala sungbalaja
Sungbala sungbala sungbalaja

0 comments
    No comments found

:: / ::
::
/ ::

Queue