• 5
  • 0
  • 4
  • 1

Story line!

5 🌟
Wa wa waaaaa

Eh yaaaa
Lucid boy

Holy bad boy sing please



I thank god for my life, i notice
All things I’ve been through don’t look like me
Red wine done dey shark me
24 7 on the road, that’s more like this

Walai, if dem tell you day e easy nah lie
Omo boy nah set up, no no
But you gatto try don’t get confused

I’ve been all by myself
Two siblings and myself
E no easy my bro
I dey try for myself

To get 5 star for GT easy
Buh no be for real life
Working 24 7 lori titi

সম্প্রতি দ্বারা শোনা

0 মন্তব্য
    কোন মন্তব্য পাওয়া যায়নি

:: / ::
::
/ ::

কিউ