If na the matter
Make we burst am
E don tey wey my heart don break
But, nobody to put me back together
Im always broken
But na werey i go use port am
Osemi bikin duro
Bi kin soro
Duro wan bi omoge
I dont know wat i do
Mase bolo
I give u all the loving
As u givee me all the loving
But its true
U dont want to
I enta my shoe
From Agege to mile 2 for u
Ill do it x 2 for u
U tell me stand understand
U tell me go u know me i dey go
Plenty girls be wanting
What u wanting
That i give you
Shakara no go let you know
What you loosing babe
Uhh uhh ahn ahn
What you loosing in my heart o
That you loosing my heart o
(In my heart o )
Farabale fun mi
Baby sha ma gbona
Orimi gbona
Oun gbona
Everytime i think of u
A ma gbona
I belong to u
Baby sha ma gbona
My heart dey gbi gbi
Bi mo nse so lo
Tori e gan gan ni
mose ma n toro
O didandan
Baby hold me dada
(Hold me gan gan)
(baby hold me dada)
Oni pe kin duro
Mo ti duro
Oni pe kin bere
Moti bere
Kilo tun fe kin tu se fun e o babe
(Kilo tun fe kin tu se fun e)
Bcuz many other girls
Just dey find
Wetin i dey give you baby
Cuz only u babe
Dey for my heart babe
I no fit to lie
I no fit sake
U tell me stand understand
U tell me go u know me i dey go
Plenty girls be wanting
What u wanting
That i give you
Shakara no go let you know
What you loosing babe
Uhh uhh ahn ahn
What you loosing in my heart o
That you loosing my heart o
(In my heart o )