• 1
  • 0
  • 1
  • 0

HE DON HAPPEN O!!!

My people, anoda tori don land oo. Dis one na ogbonge jam! NORMAL COVER By GBASCO, Person wey Baba GOD don bless go get story to tell him people, our very own - ever loved streetwise king of music don come out to share us him story how he take dey live him life and how he be for am before and after till him hold wetin he love and sabi do wey na music all of us love to hear am sing.

Gbasco na guy wey no matter how life do am he no dey give up, from childhood everybody don know am as person wey be say if he hear instrumental like this him lyrics go just dey flow naturally to share story and sometimes sef he dey create sweet melody to make people happy and jollificate. No wonder him be one of the best DJs for him community, kai see star!!!

This particular song na our revered music giant Victor AD Normal. My people! sit down, put ear down and listen as our boy share him story once again.
#
0 टिप्पणियाँ
    कोई टिप्पणी नहीं मिली

:: / ::
::
/ ::

कतार