Prayer 🙏 and insiperation

Time don dey go..
My time don dey go eh eh
See my time don dey go

Verse 1

Baba you gat bless me Anyway possible
Shey nah you bless me with a big dream
You gat connect me with the kind connection wey go change my life for the best
Bcuz as I dey here so I don dey age up oh
Very soon I go dey carry walking stick
I no won end up in the kind situation wey be say even to sock garri go come be problem
You say call on me and I go answer you
I dey call and dey pray why e be say my own dey waste time
Baba me I won to make am and now my request don dey full tank
They say I too young to fine money but I need this money when my blood dey hot nah why I dey pray all day make e reach my turn
So when I enter the place them go dey hala my name
Prince AB
Popping champagne
Partying everyday
Party go make sense
At the end of the day give God the glory
Baba answer my prayer so my life go make sense

Chorus

Every night and day
I dey on my knees
Me I dey pray dey cry
For your grace wey be miracle
You say you go answer my prayer
Baba abeg answer my prayer

Answer. Answer
Answer my prayer
You say you go answer my prayer
Baba abeg answer my prayer

Answer. Answer
Answer. Answer
Answer my prayer
You say you go answer my prayer
Baba abeg answer my prayer

Verse 2

Akpo teme owei
You know say I dey faithful
I dey work and dey pray as I no creaple
I no won end up half way the way others end Focus on the top with my serio
I know say no be man making but nah your grace and nah why I need your grace to take over come poverty with the soul aim to make Mama proud
No be crime say
me self I rid on Benz
No let my prayer and fasting go in vane
Bcuz mumsi dey pray Every night and day hoping say one day things go change
The Bible says the violence ones take it byforce but we the talented are meant to role on stage excell even born to win

Repeat chorus

0 kommentarer
    Inga kommentarer hittades

:: / ::
::
/ ::

Kö