Baby if you follow me go you go know say me I no follow
(I no follow)
All those guys wey no go do you nice, to them we say no no
(To them we say no no)
They're meant to be given out on sale when there is a promo
(buy one get one free!)
Tele mI lo my baby ko mo j'ijo Poco
Good life and I go hand in hand
(In hand)
If you meeting my demands
(my demands)
J'aye j'aye anytime that you like
(You like)
Owo pupo when I blow your aza
(when I blow your aza)
An experience that be really nice
(Nice)
I'm promising if you will be mine
(If you will be mine)
Don't keep it to long on your mind
(On your mind)
Baby mi ma je ko lo far
Who goes you to goes there
Quickly show me your Kokose
I like wetin you dey carry and wetin you dey sell oh baby this your market moves well
And baby if you do me like this and like that I go give you my kiss
No waste time if you can be my peace
I promise you everything will be nice and nice and sweet
Send your aza to me
Make I bless you spoil you sponsor your next trip to Maldives
(to Maldives eh)
On this your body girl I call dibs
(I call dibs)
'Cos I want you for me only
(for me only)
And if another person wan try enter baby make you no gree
(My baby make you no gree)
Good life and I go hand in hand
(In hand)
If you meeting my demands
(my demands)
J'aye j'aye anytime that you like
(You like)
Owo pupo when I blow your aza
(when I blow your aza)
An experience that be really nice
(Nice)
I'm promising if you will be mine
(If you will be mine)
Don't keep it to long on your mind
(On your mind)
Baby mi ma je ko lo far
Who goes you to goes there
Quickly show me your Kokose
I like wetin you dey carry and wetin you dey sell oh baby this your market moves well
And baby if you do me like this
And like that I go give you my kiss
No waste time if you can be my peace
I promise you everything will be nice and nice and sweet