When I was young men I was so broke
Hmm haa men I was so broke
I couldn’t even afford an expensive joke
Hmm haa expensive joke
So if you want my throne don’t come alone
hmm haa don’t come alone
Better bring an army when you’re coming for the boy
Hmm haa coming for the boy
Cause I’m notorious not popular
My head dey touch but I done cool down
E no mean say I no go shock una
Owo mi Owo mi Owo mi daa
Sere Debe or puff and pass
I’m happier when I’m not sober
Wetin dem talk about me no matter
Akachukwu dey on top my matter
That is why o
I can’t lack o
Obeagu napata aku
Oil dey my hand o
Make we colabo
Because I’m trying to fill up this bag o
Mama no lack o
As I dey hustle
I be Picasso
Omo gee masu
You better be careful
I’m not gentle
Shey dem tell you
say I be the vessel
Owo mi Owo mi owo mi daa
Blood sucker Abi Dracula
Wetin dem talk about me no matter
Akachukwu dey on top my matter
Pablito Escobar
Importa exporta
Oge nno street ima ?
Oge nno hood ima ?
My heart dey taste like odogwu bitters
Nyem my Mooney oga owo mi da
Para ra
Para ra ra ra
Para ra
Para ra
Pam pa ra ra ra
Para ra 2x
(Verse 2)
When I was young men I was so broke,
I couldn’t even afford an expensive joke running round my city in the same old clothes,
now I’m really dope like the drugs that we sold
So if you want mind thrown don’t come alone better bring an army when you’re coming from the boy
The skin on
My bones is made of titanium
I’ve got a creative mind but I was built to destroy
Cause I’m notorious not popular
My head dey touch but I done cool down
E no mean say I no go shock una
Owo mi Owo mi Owo mi daa
Sere Debe or puff and pass
I’m happier when I’m not sober
Wetin dem talk about me no matter
Akachukwu dey on top my matter
That is why o
I can’t lack o
Obeagu napata aku
Oil dey my hand o
Make we colabo
Because I’m trying to fill up this bag o
Mama no lack o
As I dey hustle
I be Picasso
Omo gee masu
You better be careful
I’m not gentle
Shey dem tell you
say I be the vessel
Owo mi Owo mi owo mi daa
Blood sucker Abi Dracula
Wetin dem talk about me no matter
Akachukwu dey on top my matter
Pablito Escobar
Importa exporta
Oge nno street ima ?
Oge nno hood ima ?
My heart dey taste like odogwu bitters
Nyem my Mooney oga owo mi da