
dope
Oh na na na na eh
Eh e eh e ah na na na oh
I be young boy, wey Dey think say
Think say me I no get hope
I no get, you no get Wetin?
Like am demmie vee,I no say my hope never die o.
But you never know, you never see
Una never hear anything
I be young boy wey go ginger you
While other guy go Dey try to Dey hinder
E gbami lowo linda
Biri Biri loju n rimu
With God on my side
E le ri mimu
What God don bless no man can curse
For this season am there right one
Chr
Hope on God
For his mercies endureth forever o
Hope on God
For he never leave me for another o
Hope on God
Goodness and mercy shall follow me
Hope on God
Hope on God
Verse 2
Edumare bless my way
Kon ma se so funmi pe who send you
Young blood in my body
Too young to be unhappy
Bless me baba God bless my Hommie
I no wan Dey tell the same story
Hustle for this life is a mystery
Different hustle,different glory
And if you no know make you know
Person wey dem chase comot for house fit buy d house.
Arabatinbaba Dey think say I don star to Dey sha gbanna
if you no know make you know
Person wey dem chase comot for house fit buy d house.
Arabatinbaba Dey think say I don star to Dey sha gbanna
Chr
Hope on God
For his mercies endureth forever o
Hope on God
For he never leave me for another o
Hope on God
Goodness and mercy shall follow me
Hope on God
Hope on God
And dem be hating on the young niqqa
Eh e eh I Dey on God
I Dey on God o o
It’s Haymorzie
Eh e ah bibi ire kosefowora
2:50
3:05
3:14
2:53
2:55
35:04
3:42
2:22
2:18
2:48
2:34
00:00
2:31
4:01
33:12
2:19
3:30
1:05:30
2:38
3:51
3:13
3:08
2:28
5:01
48:32
2:44
3:25
2:43
2:55
2:43
3:22
1:18:00
3:24
2:35
3:06
2:36
1:12:40
0:59
3:53
1:54:40
54:06
55:56
4:51
3:04
3:10
3:07
2:21
4:58
3:00
3:37
2:59
1:51:18
1:18
1:34:21
2:47
2:28
3:10
2:24
31:43
25:44
2:08
2:32
2:54
00:00
3:07
26:47
1:59:01
38:12
2:56
3:16
5:54
3:22
3:38
2:29
1:20:05
2:16
3:04
1:10:44
3:18
6:22:48
00:00
3:05
3:11
1:59
3:05
3:04
2:50
2:31
2:07
45:10
2:45
2:28
3:29
2:38
1:03:24
3:00
3:01
2:21
4:25
3:14
dope