i'm hustling for the money
hustling for the paper
knowing for the better days
i know i nor go back down
when my time go come i don tire to dey suffer
my papi always says there are better days now
for this rain i nor go take cover upper
garri 24/7 i don tire to dey drink am
see all my mate dey cash in dey cash out them they ball out
for this poverty nor be only me start am
hard labor short pay dey lead to ritual
momsie chase me comot for house every night
backflat i get luck say chair dey
if not i for sleep ground
three days no food afar i wan die for hunger
fold am thunder fire all my enemies
wey talk say i nor go make am
papi always talking say friends go put you for danger
all my friends them fake now
fuck the things them say now hey now
as i kneel to jah i pray (better days X2)(better days X2)
i pray for better days (better days X2)(aye i pray )
oh oiuwa forgive my sins (oluwa X2)(forgive my sins)
i pray for better days
yeah
better days
i pray for better
focusing on my music steady i ready blow
i found out say i wasn't moving i dont know what to do
papi force me enter science course i don't want to follow
act music na my direction i dey follow
daddy daddy hear music wey i sing how e be
he smile he laugh e say you be small pikin
lets focus on the real thing wetin you wan be
i wan be i wan be music artist i wan dey travel around the world
people go dey hear my song
go use my sound for tiktok
e say shut up na doctor you wan become
you go dey see money steady
money go come plenty
as i be doctor you go follow my road
as him be my papi inor fit talk no
i'm on the path of life i'm just 16 yrs old
i just dey chase the money chase the bag everyday
my mate dey bomb dey catch out client dey pay
as i kneel to jah i pray (better days X2)(better days X2)
i pray for better days (better days X2)(aye i pray )
oh oiuwa forgive my sins (oluwa X2)(forgive my sins)
i pray for better days
2:28
2:25
3:25
3:11
1:49
47:10
3:27
2:00
3:13
1:59:01
2:28
00:00
2:45
2:21
31:43
2:36
2:32
2:03
1:36
3:04
2:25
2:40
34:00
2:44
2:29
2:36
3:49
4:53
1:10:05
3:51
3:12
2:05
2:20
2:25
2:47
2:43
2:45:23
2:42
2:44
1:07:58
2:29
1:14:38
50:12
2:31
3:04
2:35
2:14
3:29
1:32
3:05
3:16
2:28
1:03:24
3:21
2:10
2:15
1:10
0:30
3:11
2:35
39:23
3:17
0:59
4:26
2:23
2:44
2:16
1:44
2:24
3:19
1:45
54:51
17:39
2:51
3:53
2:26
1:01:42
2:36
4:10
1:06:33
2:44
3:03
2:55
2:46
1:04
57:51
4:11
57:11
2:48
2:53
3:47
2:30
2:05
2:26
2:12
3:45
1:30:29
1:06:50
5:33
2:30
3:21
2:46
1:13:12
0:30
2:55
00:00
4:46
1:49
3:00
0:55
3:17
3:34
3:01
47:24
1:06:33
2:41
2:06
2:29
2:26
2:36
00:00
3:14
3:41
2:26
2:26
2:54
2:35
2:38
47:59
2:18
1:17:53
1:26:05
3:05
3:57
4:50
00:00
2:17
2:41
2:38
2:43
2:14
47:03
2:10
2:46
3:16
3:33
2:52
48:21
00:00
3:35
1:14:59
53:17
2:05
2:10:11
2:46
2:16
2:58
3:15
2:40
2:16
2:56
1:26
3:03
2:45
2:51
2:16
2:49
1:49
2:56
3:46
1:04
2:21
1:50
1:25
2:32
3:56
3:13
3:16
0:49
2:28
2:30
2:42
2:48
3:28
2:19
3:21
2:57
2:52
3:04
3:10
1:01:42
2:21
2:53
58:18
2:53
4:36
2:14
2:24
3:01
1:22
1:07:50
1:05:37
3:56
57:11
2:56
2:52
3:59
2:53
53:17
2:46
3:23
2:37
2:51
2:59
3:52
44:47
2:49
4:53
2:24
2:18
2:32
2:45
2:39
3:00
7:11
3:18
2:46
3:12
2:28
2:05
2:28
2:23
3:38
37:33
2:33
3:15
7:11
3:28
2:38
3:12
2:17
2:42
3:02
2:15
3:12
00:00
52:17
0:45
59:51
4:42
2:20
4:51
3:16
3:54
1:38
1:03:21
1:50
1:18:23
3:04
2:02
2:09
2:32
2:53
1:16:40
2:55
3:26
3:00
2:45
58:32
22:14
2:20
1:17:43
2:58
2:58
2:47
2:26
2:43
8:46
2:44
4:33
2:49
2:46
2:39
2:19
3:36
2:25
3:03
3:00
3:02
2:01
1:17:06
3:01
3:10
2:57
2:26
6:12
3:23
2:16